jaddo church wahala (feat. joe wizzy) şarkı sözleri

Oga pastor you try well well I see your new Benz you Dey drive well well Your members Dey trek you Dey flex well well Say I hail you say you try well well Oga pastor you try well well I see your new Benz you Dey drive well well Your members Dey trek you Dey flex well well Say I hail you say you try well well Church wahala Church wahala Oyono baddest we Dey burst Oga you for reason am na Why all those pastor they fresh we Dey members Dey suffer Oga you for reason am na Shey na God say let there be light but Na still men Dey off am Oga oya reason am na No let those pastor deceive you with prophecy Oga you for reason am Na Na we all God create we fit see wetin prophet see Oga pastor you for lock up Can't collect my kobo for Zobo Oga pastor oya reason am blood of jesus for Bible nor be zobo Church wahala Church wahala Church wahala Church wahala Oga pastor we try for you The time you need motor we buy for you Now we need you you say call on God But the time you need money you call on us Oga pastor we try for you The time you need motor we buy for you Now we need help you say call on God But the time you need money you call on us Moment of truth here no grudges Few populations but too many churches There is no work on the street there is no job Na hunger Na make some kind pastor open church Give It shall be given unto you Good measure shaking together and running over Give It shall be given unto you Good measure shaking together and running over Church wahala ooo church wahala Church wahala Church wahala Church wahala
Sanatçı: Jaddo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jaddo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı