jaddo my story şarkı sözleri

This is my story, this is my song Oh boy, this one loud o , Stan actor Be my savior, all the day long Oyono baddest baddest we they burst This is my story, this is my song Escrow Be my saviour, all the day long Nah, nah, not just Warri music Nah my story, nah my song Better pikin no be be Harry song Hush puppy, we dey pray the money long They don't know my story, see they only know my song Nah my story, nah my song Better pikin no be Harry song Hush puppy, we dey pray make the money long They don't know the story, see they only know the song Life hard, its hard everywhere You say your condition bad, men e bad everywhere You say your story no nice, E no nice anywhere If you hear my whole story, E no nice anywhere Oyono baddest , Mr. Righteous I know very well say you no like us But nobody plan to dey scam anybody for life Na Wetin poverty teach us Hunger be they hammer me for one side I go show come back the sleep outside My papa he they very harsh You not there knock he gate for 12 midnight Oh my God, Jesus See how fine girls they dodge me like bullet We go show them no gree lodge us Even my girl they cheat(shit) on me like toilet And there was no money to go school JADDO na once me I go learn barber But I thank God for my life today For them alex nice and na them teach me Local Small small, the money started coming I never knew a scammer I was becoming JADDO naso my guys dey hail me but nor Blame me blame the poor papa wen born me Wait, Jaddo why you they talk like that Bruh, why I no go talk like that Where you? Look up, ehm I like make my level, high like that See you, small boy wen never see life I like am pass old man wen no dey see money See, you never see anything for life But at least, bruh, me I don see money Jaddo good name is better than riches I say, is that so Give obasanjo my good name Then make I collect all his riches Life hard, so many difficulties Nah lack of money, nah make boys they go cut this For their body, when dem no suppose cut Forget thief, nah police they rob us Money na language, yo When money they talk If you are broke, you no go understand one thing I mean poor man, no go fit hear one thing When I beg them, they say they no get So no vex,if I tell you say, me too I no get Cause for Naija , nobody agree, say he get Say no to begging, hustle make you get And man, this life is a risk Don't forget, say you are on your own o They no burn me with silver spoon JADDO , nah only me buy my own Being broke taught me a lesson Oga, f*ck your code of dressing The only code I wanna see now na MTCN Because that one na blessing Life, you get many things to offer If you get sense, say you no suppose suffer The way I murder rappers, he come be like them, be orphans Oh no, he come be like them be orphans I know I'm not your best rapper But my fans they call me their best rapper And I hope you get the message I passed through a lot of mess to pass you this message Oh boy, na my story , na my song I no write am na Na me know Wetin I sing, better pikin But I no be harry song Not just warri music Not just warri music
Sanatçı: Jaddo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jaddo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı