jae6ix fiona şarkı sözleri
Where you don hear say Baka too dey heavy for the owner ooo
Wey you carry Baka Dey do shakara Fiona ooo
Shey na you tell me make I play my Zanga for pico Ma oo lo lo
Egyptian Bellydancer but she forming anti social
When you know for a long time that your body has been calling
Like a Diver I am falling
Ama give you all my cash I no mind
I go collect from my Mummy
Your body has been calling
Like a diver I am Falling
Ama give you all my cash I nó mind
I go collect from my mommy
Girl your body gat me singing
Jo Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Fio makpami ooo
Jo Jo Jo
Ah girl your body gat me singing
Jo Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Oh Fiona Makpami ooo
Jo Jo Jo
As you Dey gba jigida see the Dj dey nack am
(Speaking in drums)
As a waterside boy
I go give you money Ati vibe ooo
Something you go wan Love
And me I know say Kokonsa dem go like talk
Dem no know say the love wey we dey e nor fit getii full stop
Nakwana na Check
Coke or Soda
For ma baby
Wakey wakey
Waffle ready
Sunny side up and some turkey
With ma baby breakfast ready
Koni Dafun anybody wey go worry
This my baby
Toyin tomato Lara
I get money I can wire
Girl your body gat me singing
Jo Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Fio makpami ooo
Jo Jo Jo
Ah girl your body gat me singing
Jo Jo Jo Jo Jo Jo Jo
O Fiona makpami ooo
Jo Jo Jo
As you Dey gba jigida see the Dj dey nack am
($peaking in Drums)

