jaewitte pressure şarkı sözleri
If I no tell you
You no go know wetin dey sup
And if i no post am
You no go ask me what's up
Behind the smile
I no fit count tears wey drop
Pressure no be small
When I see all my peers dey pop
I dey house
All of them dey club
I dm some of them dey snub
If I no call
Non of them dey call
Now all of them dey ball
Well it's alright
Let me do it my way
Better stay your lane
It's not fight
Everybody get their time
And I'm working towards mine
Cos i believe say the future Bright yeah
The future bright yeah
It's alright yeah
Man stay woke
Grinding every time cos I can't Stay broke
Never one day use my plans dey Joke
I will keep dropping vibes till My fan base global
Pressure can't kill me
Money never come everyone Bill me
They don't even care what ah Man feeling
They just wanna benefit from The hand giving
Oh yeah yeah
Pressure can't kill me
Money never come everyone Bill me
They don't even care what ah Man feeling
They just wanna benefit from The hand giving
Got a lot in my mind
But it's gonna be fine
Got a lot in my mind eh
But it's gonna be fine
It's alright
Let me do it my way
Better stay your lane
It's not fight
Everybody get their time
And I'm working towards mine
Cos i believe say the future Bright yeah
The future bright yeah
It's alright
The future bright yeah

