jago vibes jago vibes şarkı sözleri

Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear They call me jago vibes me nor waste no time Girl we vibe all night Me i love my kele and i hold am tight Many blessings wey dey follow me o Dem wan dey do like say dem nor know me O dem wan dey form say dey colobi o follow me o Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear Charging their battery the alternator Everyday me be their motivator They nor like me, me nor like dem They're my enemies me not their friends Charging their battery alternator, everyday with their motivator They nor like me, me nor like dem They're my enemies me not their friends Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear Jago vibes Give dem lamba make dem hear If dem wan zuzu make dem fear If na good music make dem hear They call me jago vibes me nor waste no time girl we vibe all night Me i love my kele and i hold am tight
Sanatçı: jago vibes
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
jago vibes hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı