jaguar diamonds şarkı sözleri
bad times come so fast but I have to stay on ground
make no noise if you see your enemies making mouth
money dey come never bother about the things wey full your mind
keep my mind real sane coz i know that joy the come
diamond the come
just trust on God
never loose guard yeah
just stay on ground
man I follow no bagger
just trust yourself sef
me I never talk, everybody just the cock ooo
man I get no time for the long Talk
riding on my g, to the club
sincerely I wanna talk about the suffering
same thins same gist
going on internet
I live dangerous
coz this life na jungle
steady on my lane
and I burn my zooth
man I give no ear
and I don't care what's up
steady on my own
me and My guys dey ball
Man the boy done go
things I want to know
just the stress my zone
so many love
too many plans
plenty stress
wey fi make man die
many things wey the suck me uhhh
ecstasy feeling so reload
settle down for the best in all
lazy man no get food to chop
you have to work never to run dry
work your own
no the beg me mine
show them love
buh no overdo

