jaguarabel gbas gbos (feat. iknowmcd) şarkı sözleri

E get this kele wey I like We kinna so alike She tell me say Jaguar Can you would you pick a fight for me E get this kele wey I like We kinna so alike She tell me say jaguar Can you would you pick a fight for me So grab your umbrella o In any season or in the Maywhether o I put on my gloves for you I won't back down And any nigga we come na underground Cause dem no fit try Unless dey want to die I no fitu lie Only you wey dey my eye I no go think em twice I'm here to pay the price Even if e decline I go get another client Baby I no want to kpayn I no want to sly you Make you no dey vex Say I bin no reply you But your defender I can do And anything you wan do Even Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Yeah yeah yeah Oh bai Baby girl for your matter me turn to a fighter Yeah yeah yeah Oh why Baby girl for your matter me turn to a fighter Sorry for the wait Sorry that I'm late But to be honest I been know say you go wait Cause you love the way I do Love the way I do Do you like I got something to prove Now I got a point to make And you got a choice to make Say you're getting really wet Let me hope inside your lake Even if I make mistake I'd be down to retake I go do am for your sake I go do am for your sake Oh no Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Yeah yeah yeah Oh Why Baby girl for your matter me turn to a fighter Yeah yeah yeah Baby girl why your matter me turn to a fighter Yeah yeah yeah Gbas gbos gbas gbos Baby girl for your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos Baby girl why your matter me turn to a fighter Gbas gbos gbas gbos
Sanatçı: Jaguarabel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jaguarabel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı