jaguarabel oduh (feat. o.g) şarkı sözleri
Bai bai bai bai bai bai
Bai bai bai bai bai bai
Og baby o
Say Make I be your bobo
You Dey make me nor nor
If you no pick me I sleep for your door
See the song wey I sing odoo
Make I dey for your door
Make I call you oduh
Can you gimme some more
I wan spray you the doh
Make I Dey for your door
Odoh odunewu
Can you gimme kpomo
Kpomo kpomo isiewu eh
Yeah
Say If you see my mama
Say Make you tell my mama
She don carry me go (Who)
Ohema carry go (Ohema carry me go)
And make I see that baga
Wey wan put assunder
Na water go carry you go
Water carry you go
Cause girl I've fallen for your love o
I no know Wetin you give me chop o (Ehn)
Could it be your shitor o
Cause now I'm standing at your door
Say girl I've fallen for your love o
I no know Wetin you give me chop o
Could it be your jollof o
Cause now I'm standing at your door o
And I'm addicted your love o
Make I dey for your door
Make I call you oduh
Can you gimme some more
I wan spray you the doh
Make I Dey for your door
Odoh, odunewu
Can you gimme kpomo
Kpomo kpomo isiewu eh
Let me see you shake and go down
Make a badman fix up your crown
Wine up on me gently slow down
Eyyy slow down slow down
Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Gbesoke gbesoke
I say komole komole
Make I dey for your door (Gbesoke gbesoke)
Make I call you oduh (Komole komole)
Can you gimme some more
I wan spray you the doh
Make I Dey for your door
Odoh odunewu
Can you gimme kpomo
Kpomo kpomo isiewu eh
Make I be your bobo
Oduh odunewu
Can you give me some more
Kpomo kpomo isiewu eh
Gbesoke gbesoke
Komole komole
Gbesoke Gbesoke
Komole komole ahan
Say Make I be your bobo
You Dey make me nor nor
If you no pick me I sleep for your door
See the song wey I sing odoo
Make I be your bobo
Ahhn ah
As we just dey enter the place
Whenever they see me dey craze, me I wan play
Giving me that thing to make a badman like me wan change pastor
As she telling me say me I too chyke her
But I play just like a controller
She wanna tell me say

