jagz pour me water (freestyle) şarkı sözleri
Pour me water
Holy water
See as you fire
Body give me ginger
Pour me water
Holy water
See as you fire
Body give me ginger (eh eh)
Pour me water (gbese)
Holy water (nibo)
See as you fire
Body give me ginger (eh eh)
Pour me water (gbese)
Holy water (nibo)
See as you fire
Body give me ginger
Fine melanin
Your body so nice your body so clean
Cream de la cream
If I shoot my shot
Shey I go play for your team
For your matter
I Gbe gbe gbe
I gbe body
I go spend money
See I gbe gbe gbe
I gbe body
Baby girl you’re the one for me
Se Na Judy e Judy e
Ma se pami e gba mi o
Oti poju poju
Ma se ronju ronju
You know the vibes baby
Me and you tonight baby
Pour me water
Holy water
See as you fire
Body give me ginger
Pour me water
Holy water
See as you fire
Body give me ginger (eh eh)
Pour me water (gbese)
Holy water (nibo)
See as you fire
Body give me ginger (eh eh)
Pour me water (gbese)
Holy water (nibo)
See as you fire
Body give me ginger
Omalicha wait
Na your baka I prostrate
See as you soft like bread for westgate
Omo Na your baka wey Dey killi me
Na your Barca
I go give champions league oh no
What sef kilode o
Na only you girl I Dey see for my dream
Kilode
Kilode
(Na only you girl wey Dey stand my tin)
Se Na Judy e Judy e
Ma se pami e gba mi o
Oti poju poju
Ma se ronju ronju
You know the vibes baby
Me and you tonight baby
Pour me water
Holy water
See as you fire
Body give me ginger
Pour me water
Holy water
See as you fire
Body give me ginger (eh eh)
(Gbese)
(Nibo)
(Eh eh)
(Gbese)
(Nibo)
Skips

