jah bless comfort şarkı sözleri

Henn JAH bless oh Omo ni Esan biele nor (He is the Esan son) Dj sofe e menn (Dj soft is good) Na man you be Iriono (That's how it is) Love wey you give to me E sweet pass sugar cane I nor go lie E dey high me pass cocaine The way she just dey wind See d way She just dey wind pass Obianuju I swear to God Na she dey do me juju Comfort e give me love again Give me me love again If you give me love again I will never go away Comfort e give me love again Give me love again If you nor give me love again You go make me go insane Comfort e Comfort e ya Eh eh ya Comfort e omame nor mose oh (Comfort is the beautiful girl) Eh eh ya Comfort e relo gi me ghe (Comfort come let me see you) Eh eh ya Oha von u u bhi yere Esan (How would I be called Esan son) Eh eh ya Comfort e Comfort e ya Eh eh ya Comfort e omame nor mose oh (Comfort is the beautiful girl) Eh eh ya Comfort e relo gi me ghe (Comfort come let me see you) Eh eh ya Oha von u u bhi yere Esan (How would I be called Esan son) Eh eh ya My baby too fine oh Na so she dey beautiful oh Anytime I see her face eh yo I go just belle full Na because of you All my guys dem dey call me Big fool See the way she soft e yo She be like fun fun Comfort e give me love again Give me me love again If you give me love again I will never go away Comfort e give me love again Give me love again If you nor give me love again You go make me go insane Comfort e Comfort e ya Eh eh ya Comfort e omame nor mose oh (Comfort is the beautiful girl) Eh eh ya Comfort e relo gi me ghe (Comfort come let me see you) Eh eh ya Oha von u u bhi yere Esan (How would I be called Esan son) Eh eh ya Comfort e Comfort e ya Eh eh ya Comfort e omame nor mose oh (Comfort is the beautiful girl) Eh eh ya Comfort e relo gi me ghe (Comfort come let me see you) Eh eh ya Oha von u u bhi yere Esan (How would I be called Esan son) Eh eh ya JAH bless e nor (It's me Jahbless) Omo ni Esan biele nor (He is the Esan born son) Eh ya Dj soft e me (My dj soft)
Sanatçı: Jah Bless
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jah Bless hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı