jah bless oluwami şarkı sözleri

Jahbless oh Omo ni esan biele nor (He is the esan born child) Irio nor (Na so) Shebi you know say Nor be who first run Na em dey reach Where dem dey go I don talk am before I still dey talk am again oh Nor be who first call police Na em dey win the case My brother Make you dey try to dey Use your brain Respect person wen Don get money But make you fear Who never collect Brother me oh Na true word I dey tell you so Nor be by who hustle pass Na em dem take dey Make this money Papa oh Make you run am for me Oluwa mi (My God) Oluwa mi (My God) Oluwa mi oh (My God oh) Oghene me (My God) Make you bless the boy With plenty money Wey nor dey finish Oh oh oh oh Oluwa mi (My God) Oluwa mi (My God) Oluwa mi oh (My God oh) Osenoblua me (My God) Make you bless the boy With plenty money Wey nor dey finish oh I know say dem nor born me With silver spoon That is why I dey hustle hard Everything I touch Make e turn to gold oh I know say I nor be Otedola pikin That is why I dey fast and pray Papa oh Make you do am for me Shower me blessings Make e be like rain Put everlasting smile to my face Papa na your hand I dey Oluwa mi (My God) Oluwa mi (My God) Oluwa mi oh (My God oh) Oghene me (My God) Make you bless the boy With plenty money Wey nor dey finish Oh oh oh oh Oluwa mi (My God) Oluwa mi (My God) Oluwa mi oh (My God oh) Osenoblua me (My God) Make you bless the boy With plenty money Wey nor dey finish oh Cover me with your grace So that I can never be disgraced Papa oh Na your hand I dey Covee me with your grace So that enemies Nor fit run my race Papa oh Na your hand I dey Na you be the Lord of Lord Na you be the King of Kings Oluwa mi oh Make you hear my cry I don too tai for street Papa make your hear my voice I know say children Wen you born plenty Make you hear my cry Oluwa mi (My God) Oluwa mi (My God) Oluwa mi oh (My God oh) Oghene me (My God) Make you bless the boy With plenty money Wey nor dey finish Oh oh oh oh Oluwa mi (My God) Oluwa mi (My God) Oluwa mi oh (My God oh) Osenoblua me (My God) Make you bless the boy With plenty money Wey nor dey finish oh Cover me with your grace So that I can never be disgraced Papa oh Na your hand I dey Covee me with your grace So that enemies Nor fit run my race Papa oh Na your hand I dey
Sanatçı: Jah Bless
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jah Bless hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı