jahblexs healing şarkı sözleri

Touch my bo-dy Oh-oh-oh-oh-oh-oh oh Rock my bo-dy Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh What Jah have join together, let me No man put asunder We'll last longer, longer than methusela Even my guys dem know say, me I nor fit love another Oh no, me I nor fit touch another Oh touch my body Show me you love me The way you touch me, dey cure my Body Na dis your love wey I dey fi-nd Oh Rock my body Show me good loving The way you rock me, dey cure my Konji Na dis your love wey free my mi-nd (Rock my bo-dy) Tell your papa Tell your mama Tell dem say, me and you go sign paper I nor go run, me I nor go play you japka No amanda, fit put asunder That your sister, chinamanda Tell her say, I go give you love Yakpa I nor too get, akara bread we chop am No wahala, the money we go spend Am Oh touch my body Show me you love me The way you touch me, dey cure my Body Na dis your love wey I dey fi-nd Oh Rock my body Show me good loving The way you rock me, dey cure my Konji Na dis your love wey free my mi-nd Haaaaaaaa (Rock my bo-dy) You dey kill me o You dey kill me on a low You dey make me feel wetin I nor know You dey kill, you dey kill me slow slow Omote, you dey kill somebody Oh touch my body Show me you love me The way you touch me, dey cure my Body Na dis your love wey I dey fi-nd Oh Rock my body Show me good loving The way you rock me, dey cure my Konji Na dis your love wey free my mi-nd Oh-oh-oh-oh-oh oh-oh Touch my bo-dy Oh-oh-oh oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh Rock my bo-dy
Sanatçı: Jahblexs
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jahblexs hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı