jahonze jeje living şarkı sözleri

Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje i just dey live my life Jeje na him i sing my song Jeje na him i dance my dance Jeje na him i praise my God If i no get money watin i gain If i no get money i no fit borl If i no get money i no go chop oo Say na who dey work na him dey chop. If you no get money watin you gain If you no get money you no fit borl If you no get money you no go chop ooo Say na who dey work na him dey chop Jeje i just live my life, I no get time for wahala oo Carry matter come carry problem go oo See omi olo ta oo Jeje I just sing my song I no get time for kasala Carry matter come carry problem go oo See water no get enemy Oh my God oo no let me looseguide oo No let enemy see my down fall As i dey hustle i dey pray Oluwa bless me Oluwa guide and protect me Oj no let me looseguide ooo No let enemy see my down fall As i dey hustle i dey pray Oluwa bless me Oluwa guide and protect me Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Sekin khigbe soko Geri owo e loke ooo Wani oro aye oo jeje logba Jeje I just dey live my life ha ha ha ha Jeje na him I sing my song alleluyah Jeje na him I dance my dance Jeje na him I praise my God Na him i praise my God If i no get money watin i gain If i no get money i no fit borl If i no get money i no go chop oo Say na who dey work na him dey chop. If you no get money watin you gain If you no get money you no fit borl If you no get money you no go chop ooo That why me i dey on my hustle oo Jeje i just live my life, i no get time for wahala oo Carry matter come carry problem go See omi olo ta oo Jeje I just dey sing along I no get time for kasala Carry matter come carry problem go See Omi olo ta oo Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Jeje jeje Sekin khigbe soko Geri owo e loke ooo Wani oro aye oo jeje logba Jeje just dey live my life Jeje na him i sing my song Jeje na him i dance my dance Jeje na him i praise my God If i no get money watin i gain If i no get money i no fit borl If i no get money Iino go chop oo Say na who dey work na him dey chop If you no get money watin you gain If you no get money you no fit borl oo If you no get money you no go chop ooo Thats why me i dey on my hustle oo Me i dey on my Me i dey on my Me i dey on my jeje jejely Me i dey on my hustle Jahonze is your home boi yeah eeh abjos on the beat mess it out
Sanatçı: Jahonze
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jahonze hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı