jai el lun murda am şarkı sözleri

AMillionaireSevenTimes HaHa August beatz We dey Murda am Come ten toes in my fada land Come thirsty We dey water am Bring that bread We dey butter am I dey push my work oh Take the shot oh Share the block oh No time for talk oh Men dey urge oh Gal dem come oh See I dey on deck oh Ash the spec oh Clear the check oh She's badder than Badder than you She's badder than Just confess I be fada na All attest I be awada I dey push my work oh Take the shot oh Share the block oh WE DEY MURDA AM Got ten toes in my fada land Come thirsty We dey water am Bring that bread We dey butter am I dey push my work oh Take the shot oh Share the block oh No time for talk oh Men dey urge oh Gal dem come oh Bad guy call mi Golden Finger Actor blasting Schwarzenegger That thing action concealer Biggie mansion Godzilla Got me online looking up on Zillow Where the mind dey na wetin you go feel Mama hot she fi commit arson Baddest Michael Jackson OGOGORO must 2 finish person I am not a pedophile I started from the ceiling so I am not your kind of film I gather all these millions I am always on the field I matter for this religion I am not your kind of chi WE DEY MURDA AM Got ten toes in my fada land Come thirsty We dey water am Bring that bread We dey butter am I dey push my work oh Take the shot oh Share the block oh No time for talk oh Men dey urge oh Gal dem come oh Bad guy call mi Golden Finger Actor blasting Schwarzenegger That thing action concealer Biggie mansion Godzilla Got me online looking up on Zillow Where the mind dey na Wetin you go feel Mama hot she fit commit arson Baddest Michael Jackson Ozodo mañana
Sanatçı: Jai El Lun
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jai El Lun hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı