jaido p kadara (feat. chinko ekun) şarkı sözleri

See I really wish say the opposite of rich na rich Eeeish Why some people gats to suffer like this Life is just a Life is just a Everyone is On the run Life is just a Talking drum E go show you front e go show me back Some go pray to God some go go river Has a lot of twists no be Oliver Sebi na person Dey teach person na person Dey learn Na person Dey give person na person Dey beg Na person Dey thief na person Dey wreck Na person Dey chill ooo na person Dey Sweat Korimimagbabode Kadara Kadara Kadara Kadara Kadara Kaye mapakadara da Ani kemi sa pa raba Kadara Kadara Kadara Kadara Kadara Kaye mapakadara da Ani kemi sa pa raba Karaye mapa kadara da Mio menitodeko sugbon atele owo la bala Awon bus inu industry ti fimi pa gan na aba I won stop to Dey pursue buses bi awon to ta gala But oju eni mala ariyonu Even motor ponku lowo e ti mora gan tin yonu Baluwe kan feyan 20 Pakooo gan monfi fonu Ready to make the dirty money mio mind lati yobun Because woninu igbe lowo wa Motoribo soak away Iran mefa ogbudo suffer Awon timonowo ife si pada bapamije Awon timo gbe leyin okan padawa gemije Sebi na person Dey teach (dem Dey teach) person na person Dey learn (but Motikogbon) Na person Dey give person na person Dey beg Na person Dey thief na person Dey wreck Na person Dey chill ooo na person Dey Sweat Korimimagbabode Kadara Kadara Kadara Kadara Kadara Kaye mapakadara da Ani kemi sa pa raba Kadara Kadara Kadara Kadara Kadara Kaye mapakadara da Ani kemi sa pa raba Never sleeping with my pillow Got me shooting and I reload Everybody wanna lead o Everybody wanna be known And nobody wanting the low life And I will be waiting for another life Wey everybody go happy kamajaye lo
Sanatçı: Jaido P
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jaido P hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı