jailor gramz overthinking şarkı sözleri

Human being yeah As you dey grow be the more you dey think yeah ee Too much be things wey dey stress my life Things wey dey mesmerize my mind dey make my temperature rise Oh edey buss my mind Though mi no business nuff issues mi get pon the road true me know me ago fix this JAH almighty forever protect me and Pon the road me no go thirsty Provide fi me and all the things me ago need That's why me give thanks anytime me touch the street cah di road no easy no Di road no easy no Oh lord Guide over the youth dem The future leader dem mess up the system And make we sufferer So we no ease We overthink The system ah make me sick So we dey sin But me get it Anyhow weh me want it me get it The man weh gimme life me no forget him JAH watch over me JAH watch over me Oh lord I too dey overthink I too dey overthink Overthinking no dey solve problem Oh no no Say I too dey overthink I too dey overthink Overthinking no dey solve problem Oh no no Stress from the family Stress from friends Stress from the hater dem aso me feel so depressed but mi haffi do me best And move on No bother waste time No bother stress my life Fi turn a next man Think seh mi ago copy Original lifestyle ano photocopy Wo morkporm be miade zor miadze anyi Ne miede zor miakli nu miadze anyi Gake dey Mawu ga dey for me Sogbolisa forever dey for me ee Mm ee ee (Uh) I too young to dey feel this way Oh my lord come safe me please Make you con dey for my space ey ace I too dey overthink I too dey overthink Overthinking no dey solve problem Oh no no Say I too dey overthink I too dey overthink Overthinking no dey solve problem Oh no no Oh no no Oh no no Higher higher Higher higher Jewel jailer Jailer
Sanatçı: Jailor Gramz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jailor Gramz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı