jaja aye (feat. ekoboy) şarkı sözleri

Awon jo simi Oorun oorun I want to make it the papers gbo The reasons for hustling harder Popcy mumcy granny waiting on there son just to make am Nanny don dey lokoto jofoto jo To pack money in zugbele zukutu zu Never think e no go green na 2 seconds only e dey take men in the hood to hit am E no easy tip one wack e go stew Shmurda triumphant dem still banta Oluwa ni show me the way Am gonna return if you bless up a pledge hunter hunter Family leading metre mi daily I wan dey flex money no kiri kiri No time for loving tinz Just like the bad boy timz But for richers i pledge Respect to the nigga balling harder ayeeee Onye oma mu eko eko ball am harder ayeeee You wey think e easy try to catch out twice ayeeeee Aye mi ife mi omo mi i go live and ball am harder ayeeeee Every day by day I dey on my knees Aye okpemeji Bad energy far away Every day by day eeh I dey on knees Aye okpemeji Bad energy far away Baba adura mi Baba adura mi Answer my prayers Make I feel normal Make I pull up in the rover Say ma esctacy is over Make more paper Aye okpemeji aye aye Respect to the nigga balling harder ayeeee Onye oma mu eko eko ball am harder ayeeee You wey think e easy try to catch out twice ayeeeee Aye mi ife mi omo mi i go live and ball am harder ayeeeee More Life i pray More aza i pray Good health and muller On fam and fans i pray More Life i pray More aza i pray Good health and muller On fam and fans i pray More aza wire wire Ice on my wrist and my necklace harder Baba adura mi adura mi oo Aye okpemeji Respect to the nigga balling harder ayeeee Onye oma mu eko eko ball am harder ayeeee You wey think e easy try to catch out twice ayeeeee Aye mi ife mi omo mi i go live and ball am harder ayeeeee
Sanatçı: jaja
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
jaja hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı