jaja enu'dan şarkı sözleri

No mistake Nothing wey I do wey mistake Won tun ti gbe tuntun dey Una gas hear my say say I ain't losing no way Niggas know the ting How the set weigh (weigh) Nothing bout me wey be child's play (play) Balance on me baby Where's your faith? wa wa wa nbi I no be dundee Flexing on me , abi? abi Niggas know me Ameno papi Zero story , brought the money Balance on me , my baby no fear She brought her Padis , oya no shit Everything colour , the blind man see see Baby girl bunda she shake it,murderer Gbowo s'enu dan ,mo te te Gbowo s'enu dan , mo te te F'owo shey dan , mo te te Gbowo s'enu dan Gbowo s'enu dan , mo te te Gbowo s'enu dan , mo te te F'owo shey dan , mo te te F'owo s'enu dan Truthfully life can be wor wor But everything looks good in colour So I move like it's a party proper Aye walai , Aye oyo Don't you know you're on your own bobo Niggas can't Niggas can't glow if I'm popping in the room as them Ko de si nkan ti eleshey ogbeni Ooh oh oh , aye aye aye Kokoroko eyan branama Wami de ta Kin r'anu gba I no wan come dey chop ajeku eba My niggas in the cut with the stuff and the stuff (Ye) I'ma take a shot and a couple more shots (Ye) Champagne blow or the other one go No be me you go use take shine my brother Gbowo s'enu dan ,mo te te Gbowo s'enu dan , mo te te F'owo shey dan , mo te te Gbowo s'enu dan Gbowo s'enu dan , mo te te Gbowo s'enu dan , mo te te F'owo shey dan , mo te te Gbowo s'enu dan Gbowo s'enu dan ,mo te te Gbowo s'enu dan , mo te te F'owo shey dan , mo te te Gbowo s'enu dan Gbowo s'enu dan , mo te te Gbowo s'enu dan , mo te te F'owo shey dan , hmm hmm Hmmmhm
Sanatçı: jaja
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
jaja hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı