jaja trying şarkı sözleri

It's a pure one I swear down Finally, everything buss around Omode , ti sare di badder-man Not my baby, you just want cash madame Puffin this shit got me high on high Wetin? I'm on my own , balance Apparently , Niggas wan dey form alliance I dey gently , jeje dey do my rounds F*ck up the studio Make person call ambulance Ye ye ye Mama ye Omoh , your son story eh Fire eh The boy e dey shorire Kasha kasha kasha kasha ma r'ayeye I'm amazed , I'm alive I seen days , I should die I'm grateful for life I gotta cah man is just trying You can fade if you like But my ways will be right , my guy You know say I try , I gotta Yeah man is just trying Man ah riddim no be coolahyo sonna I'm prolly inna corner tryna roll my Cana Soft life living with aesthetics baba Na reason why I kolobi your ashana Sandra ,Sonia ,they wanna kpana The thing prolly never gonna ye eh rara Tan wa Omo-ologo chacha? Shiki shiki bambam , baba no be lamba Ba , Eni ma ba Eni ma soco , e gas to ba Eleganza , how i come thra She get my kokor , she get my pa Fe fe ne fe Me know say , I just Dey do am Bebe But yeah I still, I gas waka jeje Yansh dem yapa for my yaya Baba no be lamba Everything go suwe I'm amazed , I'm alive I seen days I should die I'm grateful for life I gotta cah man is just trying You can fade if you like But my ways will be right I swear You know say i try I , anye eh I'm amazed ,I'm alive I seen days I should die I'm grateful for life , I gotta Cah man is just trying You can fade if you like But my ways be alright I'm grateful , for life I gotta cah man is just trying
Sanatçı: jaja
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
jaja hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı