jakey mani smiling şarkı sözleri

Lots of girls come my way and they want to stay Self contain for your heart I dey 2gb memory me I nor get space Prison break me I nor escape Lasisi want your body And shola want your money But me I bring you loving Kor kor kor girl I be knocking Girl I know you be nor be passport But I only see your face You get that thing for you body wey dey make me wanna craze Other girls them call me daddy but I show them orphanage Coz na you wey me I want so baby hope you feel the same Coz girl when you smiling Lotta girls them be eyeing God spend much time for designing Girlie no whining Girlie when you smiling Lotta girls them be eyeing God spend much time for designing Girlie no whining Wetin you wan buy girl me I want to pay When you smile girl you make my day And I know you carry trouble But the boy Na standard troublemaker Love e hold me for my knicker What i fit do for anita Her body nor be balanced diet But anytime wey She come me i eat her Girl I know you be nor be passport but I only see your face You get that thing for you body wey dey make me wanna craze Other girls them call me daddy but I show them orphanage Coz na you wey me I want so baby hope you feel the same Coz girl when you smiling Lotta girls them be eyeing Godi spend much time for designing Girlie no whining Girlie when you smiling Lot of girls them be eyeing God spend much time for designing Girlie no whining Hey babe I know you're in the studio right now Been thinking about us a lot recently Call me when you get this I love you
Sanatçı: Jakey Mani
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jakey Mani hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı