j.f.t. ginger (feat. olivetheboy) şarkı sözleri

Baby girl for your love I no go tire ooh Oya come make we manya ooh Step into club see fine kele fine kele them dey Oya pour me di shayo ooh (Hey agyeii) Ginger Go dey fight for your love like a ninja Whine am slow no dey distance No dey distance me ooh Girl I fit to kpe kpe kpe Money wey I get it no be play I go pay The love wey I get if you dey I go dey Girl I no fi sabi play Fit to put my heart for melt down Omo this your body wey go ginger me Fit to do my crazy my gee Omo dis your body wey go ginger me I go shakpashi Be like say you spark my thing Busy busy busy busy busy body She say she no get hobby Up and down with a body like this Omo you dey spark my thing Busy busy busy busy busy body She say she no get hobby Up and down with a body like this Omo you dey spark my thing Ginger Electrify like shocker Spark the fire like thunder Make a young gee still ah wonder Ginger Electrify like shocker Spark the fire like thunder Make a young gee still ah wonder Let that booty give me one round of applause Let that booty give me one baby ooh Me I know you got it I no go dey minus Twerkulator syndrome bebe The way you do me my love No one go save me save me save me save me sa And I don't even care Make you go dey use dey use dey use me dey go My baby be silly with the love ooh She give me something for my flamingo She she She wants to kill me for my mama (She want to she want to kill me for my mama ooh) She give me I give na give and take oh (take o) Aaayy omoto wait oh Big ekeleme go dey bust oh Sugar coat let me put it on your head ooh (Ah for your head oh) Pretty likkle miss make mi put ah six inch inna di thing When mi do the rub-her-down you know mi never miss When mi do the rub-her-down style mi never miss Busy busy busy busy busy body She say she no get hobby Up and down with a body like this Omo you dey spark my ting Busy busy busy busy busy body She say she no get hobby Up and down with a body like this Omo you dey spark my ting Ginger Electrify like shocker Spark the fire like thunder Make a young gee still ah wonder Ginger Electrify like shocker Spark the fire like thunder Make a young gee still ah wonder
Sanatçı: J.F.T.
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J.F.T. hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı