j'ray 1942 şarkı sözleri

It's in my blood, I dey give dem gbedu hmm Is it my fault there's nothing that I can't do hmm I've been a Don since 1942 hmm(J'ray baby o) I dey smile no mean sey I play with you Na my music dey play for maldives E dey choke them , I know they can't breathe Before you chat to me, get on your knees I say We've been good, no be today So hear this, no go dey compare Your fav, no dey compare with me Compare with me Compare with me Compare with me Your fav ,no dey compare with me Pull up in a black Mercedes Looking all fresh and clean J'ray baby pon the M-I-C You know what time it is (gbedu de o) I give them vibe, I give dem ginger Want to dance ? I give dem lamba I no dey play, I no dey ponder Na my music dey play for maldives E dey choke them , I know they can't breathe Before you chat to me, get on your knees I say We've been good, no be today So hear this, no go dey compare Your fav, no dey compare with me Compare with me Compare with me Compare with me Your fav ,no dey compare with me Compare with me Compare with me Compare with me Your fav ,no dey compare with me I be that ni**a with a big something I Full ground , no dey fear nothing You wanna try me? you go learn lesson So you better bow down to your ancestry Cause I got the juice and the vibe J'ray baby, flow like the wind J'ray baby, cool like the breeze Na my music dey play for maldives E dey choke them , I know they can't breathe Before you chat to me, get on your knees I say We've been good, no be today So hear this, no go dey compare Your fav, no dey compare with me Compare with me Compare with me Compare with me Your fav ,no dey compare with me Compare with me , J'ray Baby o Compare with me Compare with me Your fav ,no dey compare with me J'ray baby o J'ray baby deyah J'ray baby , you're special J'ray baby , i deyah Nobody compares to you boy Nobody can fit in it yo
Sanatçı: J'ray
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J'ray hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı