j'ray you şarkı sözleri

Me I no fit lie to you sey I no love you o baby o Anywhere you wanna go baby I go follow I no be Judas Iscariot tell me why I go betray you I no be Maradona tell me why I go play you (Olan) No be sey me I no wan compromise the matter But I know sey you don't wanna compromise the matter No be sey me I know love you enough But this road to love is rough Whatever you do baby mi o just remember sey Bimpe Laide Folake o Na dem dey follow me for back Na dem dey want make I lack o baby Deyemi Tope Seun o Na dem dey follow you for back Na dem dey follow you for back o baby Na you I wan marry o Na you I wan marry o Baby o na na na na you I wan marry o See for a long time i've been searching for you This one no be scooby doo bee do Because I know sey I will never ever leave you baby o Anything want girl baby gotta let me know Hold on baby never let me go Because I know sey I go love you forever No be sey me I no wan compromise the matter But I know sey you don't wanna compromise the matter No be sey me I know love you enough But this road to love is rough Whatever you do baby mi o just remember sey Bimpe Laide Folake o Na dem dey follow me for back Na dem dey want make I lack o baby Deyemi Tope Seun o Na dem dey follow you for back Na dem dey follow you for back o baby Na you I wan marry o (Iwo ni mo fefe) Na you I wan marry o Babyyyyyy o na na na na you I wan marry o No be sey me I no wan compromise the matter But I know sey you don't wanna compromise the matter No be sey me I know love you enough But this road to love is rough Whatever you do baby mi o just remember sey Bimpe Laide Folake o Na dem dey follow me for back Na dem dey want make I lack o baby (Na dem dey rush o) Deyemi Tope Seun o Na dem dey follow you for back Na dem dey follow you for back o baby Na you I wan marry o Na you I wan marry o Babyyyyyy o na na na na you I wan marry o Na you o
Sanatçı: J'ray
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J'ray hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı