k-9 shey yu fit pay? şarkı sözleri

Mmm you know, yea OG K9 I want to make some new enemies, Because you see my old enemies, All of them dem don turn to my frenemies oo Hahaha Shey she say you broke broke You no even get scope You ah wata man, wata wey no fit to rock boat She be woke woke, See her matter don choke If you call her phone “all the single ladies” choke choke (she be) Shebi na broke wey you broke, omo boy you no kill person oo (you know, yea) If she dey charge for the kpeks, omo why you no fit charge for the gblor (reason! mm) You see I know why I dey talk, omo sapa dey kill person oo (you know, yea) If you dey knack and you bad, omo why you no go bill person oo (tell her say) Wobi oo, You want me oo, I’m bad I know it, Shey yu fit pay? Mm mm bi oo, You want me oo, Bad I know it, Shey yu fit pay? (Tell her say) Wobi oo, You want me oo, I’m bad I know it, Shey yu fit pay? Mm mm bi oo, You want me oo, I’m bad I know it (See) Say hello to Nigeria’s finest His royal highness I’m the King of the Quality I’m the general, the Igwe, Commander in Chief, I no be vegetarian for those wey wan beef (It’s on!) See me I be serial killer But on this bad beat you can call me Godzilla Cos Antisocial say make una pay And the OG K9 no come to play, haan Sell your daddy, and tell your padi We ready ah fit make you ah fit rock your body (I said) Tell your daddy, and tell your mami Mr K9 dey for you (tell her say) Wobi oo, You want me oo, I’m bad I know it, Shey yu fit pay? (Yea yea) bi oo, You want me oo, Bad I know it, Shey yu fit tell her say Wobi oo, You want me oo, I’m bad I know it, Shey yu fit pay? (Yea yea) bi oo, You want me oo, I’m bad I know it, Shey yu fit pay (yea)
Sanatçı: K-9
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K-9 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı