k crown nothing dey şarkı sözleri

Do ham for your conscience If you do your best and they criticize That no be your problem Oomo Omo araye They like to cho cho cho Them go dey talku talku for your matter Weytin them no know Iwofa lenu Them go dey talku talku looku looku yinmu yinmu Talku talku jagajaga yanma yanma I wanna travel go canada I go see you later Instagram stalking yellow bone akotileta Mawole mi ooo Iyo iyo iyo iyo ya ya Iyo iyo iyo iyo yaa yaaa E ma lo shi baraba Shi borobo Timba gbo pe E lon gbemu Ma lo shi baraba Shi borobo Timba gbo pe E lon gbemu Shibaraba shiborobo Timba gbo pe E lon gbemu Haaaa haaaa haaaa Troway Every day Rosay Nothing dey Oshey Ode ibafo mowe Everyday oshey Nothing dey Oshey I go dey post I do dey denge denge I go dey fisi fuwon I go dey show I go dey gbomo gbomo I'm making raba raba Taba leni lamamu Ola lamamu My brethren People say a lot oh As I dey work I dey mind my business They don't wanna see me motivated They just wanna get me aggravated They say I'm acting crazy I'm on my own shit lately Omo I can't be lazy I gotta go Ahhhhnnnn Hannnn hannnnnn See them like to dey Cho Cho cho Ahhhhh ahhhh E ma lo shi baraba Shi borobo Timba gbo pe E lon gbemu Ma lo shi baraba Shi borobo Timba gbo pe O lon gbemu Shibaraba Shiborobo Timba gbo pe E lon gbemu Haaaa haaaa haaaa Haaa haaaaa haaaa Troway Every day rosay Nothing oshey Everyday Ode ibafo mowe Everyday Oshey Nothing dey Oshey
Sanatçı: K Crown
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K Crown hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı