K Crown şarkı sözleri

Can't stop my shining I'll keep on shinning for the rest of my life oh I see you vibing You're welcome to the party Hold your baby Sip bacardi Mr bartender make sure say everything dey When you show them the menu Everything wey you want today You're welcome to my cabal Come in my house Wanna have some fun tonight We going wild, we go wonbolo tonight Sister fiesta E dey sweet ham like alomo bitters Everyday she dey tell me to ping her Make I ping her Sister fiesta E dey sweet ham like alomo bitters Everyday she dey want me to finger Finger Say she found solace in my house But we are outside now I've got so many things on my bucket list I wire the raba na na na Me I can not come and kill myself oh As I just dey i just want to flex oh My pretty baby she no like stress oh Abeg abeg abeg make you free me Me I can not come and kill myself oh As I just dey I just want to flex oh My pretty baby She no like stress oh Abeg abeg abeg make you free me yeah Sister fiesta E dey sweet ham like alomo bitters Everyday she dey tell me to ping her Make I ping her Sister fiesta E dey sweet ham like alomo bitters Everyday she dey want me to finger Finger They call me They call me K Crown
Ad Soyad: K Crown
Müzik Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: -
Toplam: 15 Kayıtlı şarkı
K Crown hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok