K Money

SHALAYE (feat. Freednom & Dee Wayne)

k money shalaye (feat. freednom & dee wayne) şarkı sözleri

When we pull up be like who you All the girls and the ladies Wanna pull up in my cruise cruise (Cruise cruise) Dey here so you know I got my guys With the money wey dey whooz whooz Hey, girls feels me when I don gaga The don dada And na me be their godfather Old broom, old mop when they say trash Eyes red, turn blue anytime when I dey class Shalaye me and my guys everyday we dey find the money I carry myself from 9ja go land for malay Life on a low, everyday I dey get the money Shalaye Shalaye me and my guys everyday we dey find the money I carry myself from 9ja go land for malay Life on a low ,everyday I dey get the money Shalaye Dem say I too dey para ,why I no go para? Man when no get money, say no dey live life Back then me and my guys dey for corner See all the baby em show us fake love anh anh Now the money don come em loyal Me and my guys everyday, we dey shut down When we step into the club, change the feeling Make everybody go gaga Make everybody go gaga, badman Gbo gbo Aja mi 1 to 10 won ti gbera I say, me and my boys we dey fine money E nur go bad say my baby girl dey shine Despite my name, make she fit represent her name Na small time bar me and my guys dey fine Na one maye go fit reorganize aje God say na your time clock go work without battery Shalaye me and my guys everyday we dey find the money I carry myself from 9ja go land for malay Life on a low,everyday I dey get the money Shalaye Shalaye me and my guys everyday we dey find the money I carry myself from 9ja go land for malay Life on a low, everyday I dey get the money Shalaye
Sanatçı: K Money
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K Money hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı