k-sly more life şarkı sözleri

Yeah yeah yeah yeah yeah Uh uhh No tell me say make I wait like a Patient dog Give me my bone make I take Dey run Time don dey go and journey Still long And my landlord dey wait for mi Yard Go tell mama say Soon I go make her smile Been on da road like a thousand Miles Badman dey plot make I fall and Die But her prayers dey cover the Boy Everyday my mind is on the pay Unlooking everything Wey fit distract me for the way Girlie dem say me no fit to chat Them in a day But same girlie go leave you For another nigga wey dey pay Check the profile me I don try Me I don bad for a long time No man fit talk say I no try All wey mi pray for na more life Check the profile say I don try Me I don bad for a long time No man fit talk say I no try All wey mi pray for na more life More life More life More life More life E don tey my guy Wey we dey grind for sunny days Skip classes with my guys to go Freestyle for Sunny place The extra year strong but I ThankGod I passed that phase Chinonso it is not me you'll Come and disgrace I start dey go church As service close I pocket my grace Use am enter studio next day Continue my race We die here Them no born me well make I Give up Come fall the hands of everybody Wey dey pray I blow up I knew I wanted this shit, I had To fight for it Took a night bus to Lagos, went The extra mile for it Henny vs class Didn't win but the call up was Still a prize to me Met with my idol VEC What a sight to see Came back with the ginger of a Prime Terry g Me sef go like to burst as I dey Sip Hennessy My bucket list don full and some Dey drop for ground Oluwa run am for your boy make Your hand dey sound Check the profile me I don try Me I don bad for a long time No man fit talk say I no try All wey mi pray for na more life Check the profile say I don try Me I don bad for a long time No man fit talk say I no try All wey mi pray for na more life More life More life More life More life
Sanatçı: K-Sly
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K-Sly hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı