k-solo one life şarkı sözleri

Hoh 4x You got one life to live. Listen. VERSE 1 So many many things I want to say, There's no much time to say it. So many people wey you call your friends, Them be friend enemy, friend enemy. Na them go sell you, Na them go shock you Them go be with you when e good, run away when e bad Them be oyojo, Abi ndiojo Na them go run you down, Oh oh, Them wan to bring you down., Noh 9x (Bridge) So no matter how you try please your another man, Another man go chop him own and turn around, Because you no no say you know the other man, (E no no say you know the other man), Why you they deceive, why you no dey see, You better Sabi your Sabi(Sabi)2x, Cos all I wanna say is (Chorus) Jaiye Ori eh 2x, O meyin ola o (Just believe it's gonna be ok) Jaiye Ori eh 2x, O oh meyin ola o. VERSE 2 My brother don't get lost while looking for another man, That the World, That's the life we living in. Some say, When you give a woman money she go call you honny she go love you, That's the life 3x (Bridge) So no matter how you try please your another man, Another man go chop him own and turn around, Because you no no say you know the other man, (E no no say you know the other man), Why you they deceive, why you no dey see , You better Sabi your Sabi(Sabi)2x, Cos all I wanna say is (Chorus) Jaiye Ori eh 2x, O meyin ola o, (Just believe it's gonna be ok) , Jaiye Ori eh 2x, O oh meyin ola o. (Vamp) You got one life to live, One life to live , One life, (Sabi Ur Sabi), Cos She got one life to live, One life to live , One life.
Sanatçı: K-Solo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K-Solo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı