k-vo body (feat. klef) şarkı sözleri

Girl you know say I Dey gbadun every thing wey you dey do Done reading all the signs Girl I want you in my room Dnt want no wahala If you with another baller Am tryna spend the night girl Am not tryna be your lover Lesekese ni ma gbe e Lo Baby come Nd dont you say No All the boys dem wnt you Shey you know Give me green light baby make we go Shotiripe Hennessy ti wo body Shotiripe Jameson to wo bodi Shayo plenty for the system So baby no Dey dull make we go down low Shotiripe don p ti wo body Mo de ti da jayD Sinu body Shayo plenty for the system So baby no Dey dull make we go down low
Sanatçı: K-vo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K-vo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı