K-West

MIDNIGHT INTERLUDE (feat. Teddynextdoor & Lufela)

k-west midnight interlude (feat. teddynextdoor & lufela) şarkı sözleri

Ain't no silicon body So the booty just dey bounce I swear to God I fit carry her go house She dey make me talk things Wey me sef nor understand The shawty bad No play me like Aubameyang I swear to God I can do things to you And your body understands me I know when to put you on So baby make you stand fit Me I like it And I want make you repeat it oh I like it when you dance for me Go jogodo Later you fit switch on me Say no no no She want love in the past tense But me nor gree give her the license Shawty said she like it On the low low low Tell me that she love it when I give her The bololo Shawty said I'm toxic But she nor fit leave There's no profit Hmmm So don't leave me now Angelina She wan move with a military man Shawty wanna come with a kiss and tell vibe Me nor play no games my gelina But when your booty bounce girl When the booty bounce girl Baby gurl you know Girl you know I'll be out here Mami i'll be out here Like the way you bounce Like it when you bounce gurl Bounce it fi mi Break it down gurl Baby gurl you know That I'm out here And I stand fit for ya See gurl I stand fit for ya So baby nor dey buga Malo sako fun mi Give me sugar Bring me all the love that I need Zero fugazy Na you don dey totori me Ti ti d ola Ti ti d ola baby Buga Malo sako fun mi Give me sugar Bring me all the love that I need Zero fugazy Na you don dey totori me Ti ti d ola Ti ti d ola baby oh Baby oh Ti ti d ola baby To ba d ola To ba d ola Ti ti d ola Ti ti d ola baby Baby oh Ohh Ti ti d ola baby Yeah yeah
Sanatçı: K-West
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K-West hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı