k3lx pain şarkı sözleri

Nott Yea yea yea ... Nah money i Dey find no dey whine Nah money i dey find no dey whine eh,, nah money i dey find no dey whine Nah money i dey find no dey whine eh,, Been on dey grind like adekule But nobody dey simi ... When they hustle don start to pay ! All of them go dey bill me ... Most of my guys dey for raining dayz But i dey for dry season .. I pray to jah make e pave the way Make e reach my season.. Heavenly fada i say "take e my pain" I no fit do this thing on my own Steady grind i say " hustle go pay" Where money dey i say " man go Dey" Heavenly fada i say "take e my pain" I no fit do this thing on my own Steady grind i say " hustle go pay" Where money dey i say " man go Dey" Before you curse me Ask me who be my jazz man Nah God connect me I dey on the fastest data like attention attention attention Nah man wey get money Nah him them dey give their attention So i stay focus till i get my pay.. And if you dey find me i dey for where dey money dey God bless my mom every night and day Her prayer nah him make man dey on the Fastest lane. Omo you go play sporty To see something chop At the end nah 1 game go cut wetin man dey face don the tough (wetin man dey face don dey tough) Omo by 12:30 say me i will be active Many prayer omo many fasting Tear for my eye fit to full two basing No go tell me say me i lazy Heavenly fada i say "take e my pain" I no fit do this thing on my own Steady grind i say " hustle go pay" Where money dey i say " man go Dey" Heavenly fada i say "take e my pain" I no fit do this thing on my own Steady grind i say " hustle go pay" Where money dey i say " man go Dey" Heavenly fada i say "take e my pain" I no fit do this thing on my own Steady grind i say " hustle go pay" Where money dey i say " man go Dey" Heavenly fada i say "take e my pain" I no fit do this thing on my own Steady grind i say " hustle go pay" Where money dey i say " man go Dey" Yea yea ooh Yea... Nott baby ........
Sanatçı: K3LX
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K3LX hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı