k3ndrick for my good şarkı sözleri

Uh... People dey hurry hurry To make the money money and shine And in the course of the journey Some of them did some things that are not really fine Jehovah bless me bless me Don't let my friends oppress me na their line You know say na the things Wey you talk with your mouth Na him your life go design Well I choose to say All things are working for my good And no be say I no know wetin I dey talk No be by my power o or by my luck I choose to say everything is working for me My father takes me personal, yeah And that's why he no go ever fail me no (Oh oh oh) Carry that cross just for me Everything he do na for me I no fit shout And I no fit close my mouth Say na me be him personal person... Shower me with blessing Carry my matter for head o See I no fit fail it's too late too late too late too late True life is not in things Are you hearing me? True life is not in things And it's not in being famous The world may applaud you When you do what they like But you do something they do not approve of They'll hate you for it Look at Jesus, he never sought to please men But he is still the greatest man that ever came to this planet Does Jesus inspire you? Does Jesus inspire you?
Sanatçı: K3ndrick
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K3ndrick hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı