k4db toryor toryor şarkı sözleri

Huh! Tribeeee K4DB, B4DO Come on! Yeah! Tribe, tribe you Dey burst brain K4DB, B4DO Everybody wan make I Toryor Toryor Everybody wan make I Toryor Toryor Anybody try, gonna f*ck'em up Anybody try, gonna f*ck'em up Toryor, Toryor, make I Toryor Toryor Everybody wan make I Toryor Toryor Toryor Toryor, make I toryor toryor Everybody wan make I toryor toryor Some people beef me so i give dem cornbeef (give dem) If dem wan talk i give dem More heat (Krii) Koko master i no be novice (krii) I be landlord I give dem notice For the game i dey win like 2 six (check up) Fine boy? (Mtceew) No Dey notice (Wetin concern me) If dem try me dem no go know peace Dia fada yansh I no Dey roll peace Everybody wan make I Toryor Toryor Everybody wan make I Toryor Toryor Anybody try gonna f*ck'em up Anybody try gonna f*ck'em up Toryor, Toryor, make I Toryor Toryor Everybody wan make I Toryor Toryor Toryor Toryor, make I toryor toryor Everybody wan make I toryor toryor Giving dem the vibe mena mor por (giving dem the vibe mena ) Giving them the vibe mena morpor (giving dem the vibe mena) Giving dem the vibe Mena morpor (giving dem the vibe mena) If you like make you nor mor por Giving dem the vibe mena mor por (Problem, problem, give dem problem ) Giving them the vibe mena morpor (Problem, problem, give dem problem ) Giving dem the vibe Mena morpor (Problem, problem, give dem problem ) If you like make you nor mor por Listen Dem say my talk is cheap They can't afford the rent I can't afford their beef Their beef is really stick I can't afford defeat I better take my leave That shit is not for me I better take my leave Enemor mene mane mor pena Ene mane mane mor Pena Enemor mene mane mor pena Ene mane mane mor Pena Everybody wan make I Toryor toryor (Enemor mane mane mor pena Everybody wan make I toryor Toryor (Enemor mane mane mor pena ) Everybody wan make I toryor Toryor (Enemor mane mane mor pena Everybody wan make I toryor Toryor (Enemor mane mane mor pena ) Tribe, tribe Tribe you Dey burst brain
Sanatçı: K4DB
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K4DB hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı