k9 olosho (gbagbe oshi) şarkı sözleri

BA BA BA.....BANGER!!! elaaaa ela ela oo (it's your boy k9) elaaaa ela ela oo gbagbé oshi gbona won ni pé ko gbagbé oshi pé story yen long ko gbagbé oshi pé ogologo ni ko gbagbé oshi (dem say) you too dey kaku-late shebi you say you be graduate sey na so your story dey circulate sey dem don dey see you for DV8 so dem start to hate aaahn olosho, olosho olosho kai olosho (haan) olosho, olosho olosho so fun won pé k'on gbagbé oshi tell them gbagbé oshi e ti fe ma pon'ra yin lé e yé ma pon'ra yin lé baby tell them gbagbé oshi tell them gbagbé oshi e ti fe ma pon'ra yin lé e yé ma pon'ra yin lé (naw, naw) [he who is without sin cast the first stone] tungélé (anyacho) tun tun tungélé (anyacho) everyday (anyacho) every every night (anyacho) my life no concern you oo oo (no concern you) you you you no holy pass é é (holy pass é) olosho, olosho olosho kai olosho (haan) olosho, olosho olosho so fun won pé k'on gbagbé oshi (leave it) tell them gbagbé oshi (leave it) e ti fe ma pon'ra yin lé (pon'ra yin lé) e yé ma pon'ra yin lé (pon'ra yin lé) baby tell them gbagbé oshi tell them gbagbé oshi e ti fe ma pon'ra yin lé e yé ma pon'ra yin lé (naw, naw) va t'en!!! sa'ré!!! some people will be forming up and down like sey na dem holy pass, like sey na dem be angel (mimo!!!) we just come catch cruise abeg help me tell sister mary and brother augustine make dem collect this ela one time! ela oo!! [abeg we no get time for anybody wey dey form] abegi give am ela SING!!! elaaaa ela ela oo (ela ela ela oo) elaaaa ela ela oo (ela ela ela é é é) elaaaa ela ela oo (ela oju kan) elaaaa ela ela oo haan when they see you for Aura, Movida abi Sip (mm mm mm mm) Quilox, Vegas, Escape abi Club 57 if dem go dey form for you there lasan you know wetin you go do dem nau give dem!!! elaaaa ela ela oo (alors! ela ela ela o o) elaaaa ela ela oo qui t'a nommé juge des personnes, huh? ou tu penses que tu es maintenant un ange?? huh?? tu as tous les reponses?? tu n'as pas tous les reponses mon gars!! il ne faut pas juger (gbagbé oshi, mmmm gbagbé oshi) make i quickly hail some chairmen dem abeg una no go vex Mr. Paul! Pauloo! Je vous salue l'homme tres tres fort Shina Peller Ayiri Emami
Sanatçı: K9
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K9 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı