kadmielli gbedu şarkı sözleri
Waguan mi people dem?
It ah yuh bwoy Kadmielli
Right about now, e ah get a lot of bokkle questions pon di mind dem
Wan fi listen to this wan
Mielli! Preach to the world
OGAGAGAGO!
Suffer suffer dey for street!
As adey hustle abeg no come reason one kind for me
(Jagajaga)
Adey hustle no dey sleep!
(Sleep)
So many questions, I no know which kind life be this
What is love?
What is hate?
What is death?
What is pain?
I don't know!
I don't know!
What is cloud without the rain?
Wetin be gun without the aim?
I don't know!
I don't know!
So I just loud my gbedu
See problem no dey finish yea
I just loud my gbedu
(Woah-woah-woah)
Trouble no dey gree me yea
(Trouble, trouble, trouble nuh-nuh)
(Yah-yah)
(E cha-cha, e cha-cha-cha, e chekembe, e cha-cha-cha)
(Woah-woah)
(E cha-cha, e cha-cha-cha, e chekembe, e cha-cha-cha)
(Aah-aah-aah)
(E cha-cha, e cha-cha-cha, e chekembe, e cha-cha-cha)
(E cha-cha, e cha-cha-cha, e chekembe, e cha-cha)
See I die for the kwa!
Mɛnbɔ me ka!
No get time for your kpakorokpa!
Aim for the star
Ni osɔle daa
Tó gbɔ bɛ ɛsesê gake zã la menyo
Ne sɛ li la alavanyo
Agbe sia me ga kpɔ kpɔ nyo
(Aaah-aaah)
Kɔ yi nava bia Senyo
(Aaah-aaah ah!)
What is love?
What is hate?
What is death?
What is pain?
I don't know!
(I don't know know)
I don't know!
(I don't know know)
What is cloud without the rain?
(Aaah-aaah)
Wetin be gun without the aim?
(Aaah-aaah)
I don't know!
I don't know!
So I just loud my gbedu
(Woah-woah-woah-woah-woah yea)
See problem no dey finish yea
(Problem, problem, problem nuh-nuh)
I just loud my gbedu
(Woah-woah-woah, woah-woah yea)
Trouble no dey gree me yea!
(Trouble, trouble no dey gree!)