kae xander no gree şarkı sözleri

Me be the K to the A to the E Xander Oh Nneku Mmawu o-o-o ee First of all, all arise for the big black sheep (black sheep) Major-general of the BSc If ya think you can do this badder than me Man you're in fih ah rude awakening (keep playing) Me ah latent Me ah potent Me ah never late on me payments (say what) I confuse them Me ah wise like a serpent My flows hit hard like I'm godsent Ogbeni lock up with your yarning Ogbeni lock up with your yarning You dey yarn am kurukere Gotta show a likkle loving You gotta show a likkle loving Shey you no see man eye dey red Many be mad, few roaming Make you know wey dey do you If ah buss out my craze o Only Eledumare fit ah save yuh Ehn! Kini Kilofese O fe na mi Kilofese Mo fo oju won se o Kilofese If dem no gree for you Make you no gree If I do work for you Make you pay me And if you no gree Me sef no gree Ehn! Kini Kilofese Je ko ori e pe No come dey form say you be baddest (baddest) Na OBO be the baddest Oga sha ma ro ra o Who dey buga still dey japa He fit to still meet sapa Je ko Olorun yo wa o Do or die since the start of creation Better move correct or risk a violation Who reason am, straight discombobulation (o-na-na-na-na) Roll my fat spliff, issa loud combustion Ogbeni lock up with your yarning Ogbeni lock up with your yarning You dey yarn am kurukere Gotta show a likkle loving You gotta show a likkle loving Shey you no see man eye dey red Many be mad, few roaming Make you know wey dey do you If ah buss out my craze o Only Eledumare fit ah save yuh Ehn! Kini Kilofese O fe na mi Kilofese Mo fo oju won se o Kilofese If dem no gree for you Make you no gree If I do work for you Make you pay me And if you no gree Me sef no gree Ehn! Kini Kilofese Je ko ori e pe Eight years in the hustle And I'm still grinding grinding (grinding) Masked up, issa stick up Done with being patient I'm taking it (oh yeah) You look me finish think say me I be omo mummy (no way) But you know nothing about me (oh no o) You boutta find out about me (yeah yeah yeah) When I step in, everybody be like who be that (oh no) And if you doubt me, you should come through to where I'm at (yeah yeah) Og status in the bag I no dey carry last (oh yeah) Hmmmmm I no dey carry last Shokolokobangoshe for the mofo (oh no) Kpenkelemesi for who test my craze You fit verify I make the opps scream blood of Jesus Ehn! Kini Kilofese O fe na mi Kilofese Mo fo oju won se o Kilofese If dem no gree for you Make you no gree If I do work for you Make you pay me And if you no gree Me sef no gree Ehn! Kini Kilofese Je ko ori e pe Ehn! Kini Kilofese (fe se fe se) O fe na mi Kilofese (fe se fe se) Mo fo oju won se o Kilofese (fe se fe se) If dem no gree for you Make you no gree (fe se) If I do work for you Make you pay me (fe se fe se) And if you no gree Me sef no gree (fe se fe se) Ehn! Kini Kilofese (fe se) Je ko ori e pe
Sanatçı: KAE Xander
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KAE Xander hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı