kaestyle my dealer [remix] şarkı sözleri

Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer For this bad economy Na him this barney wan dey try dey corner me I tell her say I no go fit to let am bother me She tell me say I f*ck up she gon' need apology Apology for what? This is unjust Abena if you're tired you can leave of course She tell me say I'm jealous she gon' need my trust Someone tell her that we fell off I don't need your love Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada Agbari bo jeje buje carry me go front ooo No drop me for where I no wan see Fatima control (huh) For this bad economy, you still dey get bad character Make dem post you go Taraba, make dem use you do sharwarma ah Omo kena kilo pariwo dey play dey play Life e no easy omo dey play dey play Apology for wetin I say, dey play Apology for wetin you say, don't play Or you will learn (proper) Na me dey collect the money, na you dey spend Oh my dealer! You get rizzla? Give me lighter, I wan enter Canada Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Oh my dealer, I wan enter canada Oh my dealer Oh my dealer Give me visa, I wan enter canada
Sanatçı: Kaestyle
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaestyle hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı