kafui chordz na lie şarkı sözleri

He say Na me dey burst up his balulu And I want to come see your mama too But na lie hm He want to break heart Boy I no ready for love oh He want to break heart but he say My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie He say Na me dey burst up his balulululu aah And I want to come see your papa too But na wash hm He want to enter my land oh Boy I no ready for that oh He want to come hit and run But he say My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie Wo format wei deɛ I see long time Wo format wei deɛ Please don't try Wo format wei deɛ I see long time Boy wo format wei deɛ Please don't try Mese wo format wei deɛ I see long time Format wei deɛ Please don't try Wo format wei deɛ I see long time Oh oh yeah My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie Wo style wei deɛ I see long time Wo style wei deɛ Please don't try Wo style wei deɛ I see long time Wo style wei deɛ Please don't try Boy wo style wei deɛ I see long time Wo style wei deɛ Please don't try Wo style wei deɛ I see long time My eminado My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie My eminado Baby you sweet oh Girl you dey fine oh Girl you dey jazz me I wanna love you I wanna marry you eh Baby all that be lie Na lie na lie Saa na ibi lie lie lie Na lie na lie Saa na ibi lie lie lie Na lie na lie Saa na ibi lie lie lie Na lie na lie Saa na ibi lie lie lie My eminado mm My eminado mm My eminado
Sanatçı: Kafui Chordz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kafui Chordz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı