kagedimes & wills extra guy şarkı sözleri

Oh uh ohh ohh ohh Yeah You know I'm an extra guy No dey touch ground cuz I'm extra fly We be balling like we on that extra life And the shawtie wey I carry extra fine Atarodo extra spice Savage on a low but she extra nice Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah I'm an extra guy When you burst it up you fit leave me confused Anything you want you know me I come through As a bad boy do Tell me what you gon do When I pull up in your hood In a brand new coup coup If you roll with me baby ama japa Forget wetin dem talk cuz girlie e no matter Just focus on your boy and you know I'll treat you properly So my Angelina hold body Tell them other guys make them no worry I get fast cash no be slow money If you want make I stay baby no hurry I don't wanna see you with nobody And if you wan play ma lo go funny Cuz if you do that Omoge you go lana like that You know I'm an extra guy No dey touch ground cuz I'm extra fly We be balling like we on that extra life And the shawtie wey I carry extra fine Atarodo extra spice Savage on a low but she extra nice Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah I'm an extra guy Batty on yikes and her body con right Make a man lean like he sipping on sprite Water bumbum thick body don't bite She dey make I comport any time she come by With her eagle eye if she see I buy Baby come chop make you ease your mind No dey fee or fight we go be alright Put jara on top make you ease your thighs No dey beef cos I'm bringing banana Tell her go get a bag e be Ghana Ex man he be dead he be goner The wiz kid I was sitting in the corner na na na eh Me I dey for wahala So I gotta do it grand Ariana Stay close to the cash like Abacha Just so I can put some Gucci in your baka You know I'm an extra guy No dey touch ground cuz I'm extra fly We be balling like we on that extra life And the shawtie wey I carry extra fine Atarodo extra spice Savage on a low but she extra nice Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah I'm an extra guy Na wetin be that line No vex no fight just vibes Say wetin be that line No vex no fight just vibes Say wetin be that line No vex no fight just vibes Say wetin be that line No vex no fight just vibes
Sanatçı: Kagedimes & Wills
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kagedimes & Wills hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı