kaki p power şarkı sözleri

You can mess with some bwoy but don't mess with him Coz e get men wey dey boil like hundred degrees One aim one shot one kill that's guaranteed Ahhhh so don't mess with him So i'm now wielding power Now looking dapper How i reach there no be my strength or my power Put me in charge to dey run all the matter All of a sudden my table is scattered Now i'm left with many many things that i can do I can change things or i can choose to be a fool Be the man wey dey talk but one thing e no fit do Very very soon you go meet your waterloo Or i can show them the passion Say i geti action Turn deaf ear to badmind and distraction History book na my name dem dey mention Nothing to fear and enjoying my pension Awolowo get name Azikiwe get name walahi You wey just get here, if dem touch your shirt na die You can mess with some bwoy but don't mess with him Coz e get men wey dey boil like hundred degrees One aim one shot one kill that's guaranteed Ahhhh so don't mess with me Mental slavery is the order of the day Prisoner now but you ain't got no chains If you don't believe me check the way we behave People in power too dey use us play So if things don't work then we too are to blame But we stay afar then assign the blame Or we call on jah to put them to shame If na so e go be things no go fit change yea yea You can mess with some bwoy but don't mess with him Coz e get men wey dey boil like hundred degrees One aim one shot one kill that's guaranteed Ahhhh some don't mess with me
Sanatçı: Kaki P
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaki P hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı