kaleon skattah holy father şarkı sözleri

It's your boy Kaleon Skattah At some point in your life You have to fight for your right If you feel everythings is not right U gotta feel alright All d vibe Makes you high Terrorize Bad energy go realize Wen dem look in ur eye Remember you're a star No let dem lie D limit is d sky Surely u go shine Go mountain church and shrine Make u do sacrifice So Your glory go arise Yah Holy Father Me Wey I don go Mountain of fire Mo wa oju rere messiah Make e lift me higher Oluwa Holy Father Me Wey I don go Mountain of fire Mo wa oju rere messiah Make e lift me higher Oluwa Ha, Wait Jeka calculate Ire to oluwa Shey I appreciate Me I no fit lie I no Dey hate Wen I see my mate Dey elevate I go celebrate So my own no go tey Everybody go win hope and you pray So everyday You gas to mu maye Wey go pay To ma tewo Nla Nla sinu chase Holy Father Me Wey I don go Mountain of fire Mo wa oju rere messiah Make e lift me higher Oluwa Holy Father Me Wey I don go Mountain of fire Mo wa oju rere messiah Make e lift me higher Oluwa Holy Father Me Wey I don go Mountain of fire Mo wa oju rere messiah Make e lift me higher Oluwa Holy Father Me Wey I don go Mountain of fire Mo wa oju rere messiah Make e lift me higher Oluwa
Sanatçı: Kaleon Skattah
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaleon Skattah hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı