kaley bag welcome (feat. fantacee wiz) şarkı sözleri

E you watch am Watin do you U dae crase Life na journey keep moving Kaley up in dis In don tay way the boy they kam R go teach you rap if wan for learn From young boy are don turn to man Thousand degree are they shine lek san Way you tok but rap na get the farm Green white and blue me are rep this land Love una all me lek me fan Battle rap kill them wan on wan Open you ace n lisin me Shadout my fans who be missing me Monster rap fill the beast in me Royalty I was born a king Fame so quick I was just a teen Me killer punch borbor nor facing Are don cook beef r get warm basing Haters wan smoke me leh dem go hasting Celebrate the album with henessy Na so man kam insai with fantacy Kill beat bad wan lord have mercy Home base man kark blof pass jc Go get the album with no piracy From gift to the streets come work with Kaley For Kaley bag all the fans them they wait If you know wassup you go mus relate Man jus cook una all kam eat No limit are they kill all beat Way the dis way the dat wae the five o If you hate on the boy you go die go Are they bring more power lek hydro Black boy hit dem with the hard flow How far are don komot Only God know Are be the mentor dem dae follow Flow dem sweet lek sugar Bring you beef and burger Boy nor cross na me border You know me nor take no order Flow dem sweet lek sugar Bring you beef and burger Boy nor cross na me border You know me nor take no Order
Sanatçı: Kaley Bag
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaley Bag hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı