kallycee i dey hot şarkı sözleri

Hello Timi How far nah my guy Today nah weekend o Call all the girls Make them pull up I don cash out aje I no fit lie you We outside Tonight I dey club I don get money So I want to ball Make I carry two Azul Make I bob Oh ho oo love I no dey love I just want flex I no want stress Oh no no I no dey love Two kele for my corridor Dem dey knock on my own door My guy say make I lock up As a sharp guy me I go Cause I no dull I no fit to concentrate concentrate This baka wey you carry Go dey cause gobe Oh baby talk to me Make I no delay Make you tell me the amount Make I pay the bills Cause I dey hot I dey hot Cause I dey hot Hmm hmm hmm Cause I dey hot Ah I dey hot Part two Money boku for my wheelbarrows Nah me get am Me I no borrow You want some Come have some I don tire for the owl sorrows Oh wiee Plenty plenty Hennessy For the table my darling Up to the zone now Two kele for my corridor Dem dey knock on my own door My guy say make I lock up As a sharp guy me I go Cause I no dull I no fit to concentrate concentrate This baka wey you carry Go dey cause gobe Oh baby talk to me Make I no delay Make you tell me the amount Make I pay the bills Cause I dey hot I dey hot Cause I dey hot Hmm hmm hmm Cause I dey hot Ah I dey hot Let's go
Sanatçı: Kallycee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kallycee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı