kamal and jsnupe billie şarkı sözleri

Atilo atide Na jah wey dey do all these fine fine things for me Omo e don tey eh eh Been a long time coming I no mind busybody Oluwa lo’shey eh eh now all dem fine fine girl wan gum body Kilofoshi kilofoshi Kilofoshi kilofoshi More billion more Billie More billion more Billie More billion more Billie More billion more Billie More billion More billion More billion More billion More billion More billion More billion More billion Everytime that I wake up in the morning I thank Jah for life, then me I'm on it The cash ride, push harder till I'm earning Gotta go get this money Cos mama go chop, papa go chop I'm steady on the chase like craze, the bar go drop If yeen about the pay commot for my domot Them haters, They tryna stop my fly like odomos So laye ti mo wa, baba jekowo yemi Alot people expecting the boy, its why I'm confessing this talk, je kaye ye mi I wanna dey the news ojare Na why I push up, like I'm recruiting for new soldier eh And If you really no dey move, o ma se! Cos na person wey dey chase and wey move lo laye Atilo atide Na jah wey dey do all these fine fine things for me Omo e don tey eh eh Been a long time coming I no mind busybody Oluwa lo’shey eh eh now all dem fine fine girl wan gum body Kilofoshi kilofoshi Kilofoshi kilofoshi More billion more Billie More billion more Billie More billion more Billie More billion more Billie More billion More billion More billion More billion More billion More billion More billion More billion Been a while now but am fully back I came with nothing now I got a goody bag Swag 100 like my phone is fully charged Now they wondering who be that cos the boy really served Never had shit was left in the backseat Come with your featuring as long it’s a trapbeat Ogbeni wake up you need to rise up I stay woke like person wey do night sub Damn I was left back like Luke Shaw That’s why I don’t mind my circle look small Life’s too hard bruh you gotta take risks Now I be like super Mario all I do is break bricks Nobody I say nobody Go dey for you go dey for you ooo Atilo atide Na jah wey dey do all these fine fine things for me Omo e don tey eh eh Been a long time coming I no mind busybody Oluwa lo’shey eh eh now all dem fine fine girl wan gum body Kilofoshi kilofoshi Kilofoshi kilofoshi More billion more Billie More billion more Billie More billion more Billie More billion more Billie More billion More billion More billion More billion More billion More billion More billion More billion Kilofoshi kilofoshi Kilofoshi kilofoshi
Sanatçı: Kamal and Jsnupe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kamal and Jsnupe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı