kamal fellow nigerians şarkı sözleri

Shey e go better make we put the man Man of the people wey dey share the pka Abi e go better make we call Imam Call all the prophet wey them The country is a problem of the people By the people For the people And the small good Dey in hands of them few The leaders them ah take chance of the people And the people like to pick two Cause they gullible And they play them for fool But My fellow country people How una Dey Shey you Dey follow the story too Them never kill your person You no feel the trouble Until the trouble waka Come knock at your door Tell me would you call The government The president The parliament The governor The cabinet The greedy men in government This men wey no Dey send no man We owe it to the innocent souls that we lost in the fight for the betterment cos It could be you That could be me If I really want change then it starts with me Getting myself involved yea Enough is enough hmm You go play your role You do your own you get involved Na the only way Na the only way Na the only way Na the only way yeah yeah yeah Yeah
Sanatçı: Kamal
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kamal hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı