kamirly high level banger şarkı sözleri
Wi wi wi
Willis Give dem
High level banger, hand made o
When April on beat, on spot no joke o
Flirt demand on rhythm make dream girls kolo
They see how man dey flow, mad vocals like Wande Coal
And high banger, hand made o
When April on beat, on spot no joke o
Flirt demand on rhythm make dream girls kolo
They see how man dey flow, voice Romeo yung Wande Coal
Giddem!
Ah ah ah, Wande Coal
Sat voice Romeo Yung Wande Coal
Ah ah ah, Wande Coal
Sat voice Romeo Yung Wande Coal
Me no know, knooooow oh, where you won go (Go go go go go)
Take me places that you've been to, make i show you fame (Oh no no)
Ogaranya with pure vibe, no come use me play (I say no come use me play)
Stepped in clueless, ideas lost, but still own the place
Render help, with no stress
Dem dey talk, no comment
On my smile, man dey flex
Boy you don't know me, so no predict wey no be me
On my smile, man dey flex
Boy you don't know me, so no predict wey no be me
So say say say say
High level banger, hand made o
When April on beat, on spot no joke o
Flirt demands on rhythm make dream girls kolo
They see how man dey flow, mad vocals like Wande Coal.
And high level banger, hand made o
When April on beat, on spot no joke o
Flirt demands on rhythm make dream girls kolo
They see how man dey flow, voice Romeo Yung Wande Coal
Yeyele mamaaa mamaa
Kayamantaa firemantaa
The girl no fit hand you mata
Hungi paper bana oo
Say say say (Say say say)
Bebebe
Majo she ku shey shey shey