kamp odeshi (feat. bagboyholy) şarkı sözleri
Kamp
Holy holy holy
Big man
Big bop
Big style
Wassup
Enemy dem no wan see me on top
Energy we go dey give dem non stop
Big bag
Big love
Big vibe
More funds
Enemy dey pray say make a man flop
Oluwa dey steady give a man plus
Dem try run me down
Odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dem wan stop me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Dem try stop me
Boy odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dey try run me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
545 in the night
Dema call me say we getting by
I just thank God we alive
Did this sh!t wth no suit and no tie
Just a couple of guys
Wey dey ride for the guy
Now we getting it right
Pray we getting for life
Cuz man!
Big man
Big bop
Big style
Wassup
Enemy dem no wan see me on top
Energy we go dey give dem non stop
Big bag
Big love
Big vibe
More funds
Enemy dey pray say make a man flop
Oluwa dey steady give a man plus
Dem try run me down
Odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dem wan stop me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Dem try stop me
Boy odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dey try run me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Too many too nice
Too many too wise
Kampala Ahh
Kampala ahhh
Too many wan dance
Too many love sound
Can para Ahh
Holy can para ahhh
My life is so depressed
When I just found myself
They turn me to real deaf
My ears is full of dirttt
Next thing big name
Who's next to me
Holy boy that's me
Top is destiny
Be like oh wanna say
Oh wanna say
Oh wanna say say say tonight
Oh watching me me me for life
Big man
Big bop
Big style
Wassup
Enemy dem no wan see me on top
Energy we go dey give dem non stop
Big bag
Big love
Big vibe
More funds
Enemy dey pray say make the man flop
Oluwa dey steady give a man plus
Dem try run me down
Odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dem wan stop me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Dem try stop me
Boy odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dey try run me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi

