kamp outside şarkı sözleri

Ahhh Ahh Ahhha Bad guys Jade joor (Ahhh Ahh) Jade joor (Ahhh Ahh) Ahhh Ahh Ahhh Ahhha Omo Who's outside Make dem tell me who's outside We dey for party we getti money for outside And Dummy you can get it outside Dem nor dey find trouble for that side And All my niggas dey for my side Dem dey carry shokoto wey be oversize dem Na for ghetto wey we dey find dem I dey Shaye Shayo Bad guy On low Rocking Popping Shopping on the go My guys My girls Gidem Some more Some more Some more Some more Sooome more I'm on the road foreal Make dem no dey tell me we be bro foreal Make dem no dey tell me dey been dey my side Tell me where dem dey when no one dey my side I'm on the go foreal when I pull up to the party e be choke foreal Southside that's the home foreal Lagos standard the face show foreal Awon Temi jaiye Awon Temi gbono Awon temi gidem energy we no be bolo Awon temi dey for there wey dem no go Awon temi do am regular e no be promo Awon temi sere Awon temi loco Awon temi gara olowo na e be koko Awon temi gara olowo na e be koko Awon temi gara olowo na e be koko Ahhhhh Who's outside Make dem tell me who's outside We dey for party we getti money for outside Dummy you can get it outside Dem nor dey find trouble for that side And All my niggas dey for my side Dem dey carry shokoto wey be oversize dem Na for ghetto wey we dey find dem I dey Shaye Shayo Bad guy On low Rocking Popping Shopping on the go (Gege) My guys My girls Gidem Some more Some more Some more Some more Some more Wiskolowiska Astalavista Agba fashionista I getti visa We gon fly to ibiza You can come with your sister Astalawego Pass me the ego Make i ball like Diego Mr ibego Make you dey play so Na for hear we go take know Who's outside Yeah yeah yeah yeah Tell me tell me tell me tell me who's outside Ahhhh Dem nor dey find trouble for that side All my niggas dey for my side Dem fit carry shokoto wey be oversize dem Na for ghetto wey we dey find dem I dey Shaye Shayo Bad guy On low Rocking Popping Chopping on the go My guys My girls Gidem Some more Some more Some more Some more Sooome more
Sanatçı: Kamp
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kamp hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı