kamsoxr x jay craig omotosho şarkı sözleri
Jay C
Kamso
Ahh
Oh yeah ahh
Oh yeah ahh
Oh yeah ahh
Spiritual
Oh yeah ahh
Omothosho you no ur booty nice
Omothosho I want to colonize
Omothosho come gimme something nice
The man dem feeling your body cos ur body bad (ehh)
Omothosho you no ur booty nice
Omothosho I want to colonize
Omothosho come gimme something nice
The man dem feeling your body cos ur body bad
You don Dey do me something girl
Say I'm feeling naughty girl
The way you moving your body girl
You don make me Dey craze
Oya come make we manya ooo
You don Dey do me something girl
Say I'm feeling naughty girl
The way you moving your body girl
You don make me Dey gbez
Oya come make we gyrate oo
Baby come make we gyrate oo
Make we gyrate oh
I go like to Manya oo
Come make we manya oo
Baby come make we gyrate oo
I go like give you shot oh
Shot on shot oo (oh yeah)
Girl you don Dey burst my brain
Say na me be mayor of Abuja
Say I fit to handle your case
Na your matter wey I hear for okija
Girl your body do me dada
And I want to give you tata
Say I don Dey smoke e ganja
Only you Dey give me ginger
All my money I go squander
Omothosho you no ur booty nice
Omothosho I want to colonize
Omothosho come gimme something nice
The man dem feeling your body cos ur body bad (ehh)
Omothosho you no ur booty nice
Omothosho I want to colonize
Omothosho come gimme something nice
The man dem feeling your body cos ur body bad
You don Dey do me something girl
Say I'm feeling naughty girl
The way you moving your body girl
You don make me Dey craze
Oya come make we manya ooo
You don Dey do me something girl
Say I'm feeling naughty girl
The way you moving your body girl
You don make me Dey gbez
Oya come make we gyrate

